Home Page »  B »  Burna Boy
   

Normal Lyrics


Burna Boy Normal

[Intro]
Oya shogo logo, omo logo
Lora motto, kólé tomorrow
Naira kobo, owoni koko
I see the future mo loju kokoro
Ayé le cococo, issa joko
And if you blow, jijo coco
Shogo logo, oh, oh, omo logo
Man shogolo

[Chorus]
Toba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
[Verse]
Toba le gbé mi de bẹ
Only the money, gbé mi de bẹ
People dey doubt, say e sure for me ké?
Rich nigga before I signed to label
I dey grind from day one 'cause I like to make sense
Onе, two girls and I want them naked
Monogamy, it's overratеd
Need more girls 'cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To bá lọ gọ́, wárí meme oh

[Chorus]
Toba le gbé mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
Normal, normal
It be normal, normal
Normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
[Outro]
Toba lé gbe mi de be, I go follow


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: