Home Page »  B »  Burna Boy
   

My Money, My Baby Lyrics


Burna Boy My Money, My Baby


Mama dem call me
Papa dem call me
Sister dem call me
Brother dem call me
Dem don hear one story
Dem don see one tori
Read am for newspaper
See am for television
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk sey I don kill person start to dey japa

[Tribal chants]

Police dey find me now
Give them the run around
Skip to another town
Now I'm in hiding now
My girl and I
Barely getting by
And we don't play around
There will be a robbery now

Everyone kiss the ground
We need this money now
Put it inside the bag

Take all the money start to dey japa

My money my money my money my money my money my money my money
My baby my baby my baby my baby my baby my baby my baby

Ladies and gentlemen as I look at my rollie and I see the time only two things come to mind

My money my money my money my money my money my money my money
My baby my baby my baby my baby my baby my baby my baby

Mama dem call me
Papa dem call me
Sister dem call me
Brother dem call me
Dem don hear one story
Dem don see one tori
Read am for newspaper
See am for television
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk sey I don kill person start to dey japa

My money my money my money my money my money my money my money
My baby my baby my baby my baby my baby my baby my baby

[Tribal chants]

Dem talk sey I don kill person start to dey ja...
Dem talk sey I don kill person start to dey ja...



country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: