Home Page »  B »  Burna Boy
   

Love Lyrics


Burna Boy Love

[Chorus]
Na who go dey by your side, if you waka through the fire-fire?
Follow you stand inside the fire, hm?
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love, hm
Who go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? Hm
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love

[Verse 1]
No go dey live your life to impress anybody
'Cause some people worse pass satan
Na who love me I go love
Na who love us we go love
Even though you lovе everybody, evеrybody no go fit love you (Fit love you)
Turn my mind, to my weapon
Fuck the world with a large condom
Anytime you dey vex, ọmọ
I go like make you hear this song
Me and you no be Jesus
So na only who love us, we go love
[Refrain]
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
So na only who love us, we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we go love

[Verse 2]
Tí wọn bota, uh
Leave dem inside gutter, uh
Focus on your bread and butter, uh
Feed your sons and daughter
Make sure that your mother no suffer
Just dey live your life baba
Just keep am real and proper, huh
Focus on better customers
You know say Naija no well, my brother
Search and you will find
E no matter if they're close to you
Never buy a dream if it's sold to you
Ah-ahn, ah-ahn (No be lie)

[Chorus]
Na who go dey by your side, if you waka through fire-fire? (Fire, fire)
Follow you stand inside the fire, hm? (Fire, fire)
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love
Who go believe you, when the whole world is calling you a liar-liar? (Liar, liar)
Na who love me I go love, hm
Na who love us we go love, hm
[Refrain]
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who love us, we go love
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we go love, hm
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who love us, we go love, hm
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Na who, na who, na who love us, we go love


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: