Home Page »  B »  Burna Boy
   

Dem Dey Lyrics


Burna Boy Dem Dey

[Pre-Chorus]
(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo' (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

[Chorus]
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey? (No do, no do)

[Verse 1]
A little investment in clito-currency
Every bo-bo-body, ya'nu si

[Chorus]
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

[Verse 2]
(Lokoja) O n gbóná s'ọwọ dem no fit handle me
Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?)

[Refrain]
(No do, no do)
Ko dẹ sere ninu gaza (No do, no do)
Wọn a de ma ri shege banza, (No do, no do)
Wọn a dе gbó o pansa-pansa (No do, no do)
It's a banger, shokoloko ban—
O da

[Verse 3]
Thank you for your support
On God, of course
To the pеople wey just come, on board
You are all, very, very welcome ('Come, 'come)
If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
Swallow the river, and if I no deliver
f..ck my woman

[Verse 4]
(No do, no do)
How many break yet? (No do, no do)
How many shut down? (No do, no do)
Òun ẹni la n gbé (No do, no do)
La n gbé lárugẹ (No do, no do)
No make me suspect (No do, no do)
Ogbeni, stop ṣe bẹ (No do, no do)
Call your connect don't call me
Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni
Ṣe ẹ ma damo o tẹ ba ri?
Sare, sare o (Sare)
Sare, sare o (Sare)
Jaiye k'aye, oh
Maye ko dẹ kan aiye

[Pre-Chorus]
(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo' (No do, no do)
Is that why you are shouting?(No do, no do)

[Chorus]
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

[Outro]
Ko de sere ninu gaza
Wọn a de ma ri shege banza
Wọn a de gbó o pansa-pansa
It's a banger, shokoloko ban—
O da
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: