Home Page »  B »  Burna Boy
   

Boshe Nlo Lyrics


Burna Boy Boshe Nlo

Up to the time, dem fit know say I been around
Me the original Nigerian don gorgon riding through
About right now, me na tell you, yeah i tell you...

...Ride on...
Sound it like helicopter hovering overhead about right now...
Di di di di di di di... Yah eminum
Ah yai ya ya yai... Yah eminum
Eazy

Now everybody know say
As i enter say yawa don day
Anytime
Whether na night or na day
Uh, all my people wey know eh
Ehn en
One day, today
Awon alejo tun wole
All my people don dey complain
For the club, una no fitti contain...
You gat me on throway o, enter club and you no geti money
Oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh
Moni ko le ye wooon
Ba se bo lowo won o
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
O sha ti mo boshe nlo
O sha ti mo boshe nlo, yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Yeah ya ya ya ya eminum
Naah damn...
So make i tell one story bout one time wey
Nobody know say i dey been dey show interest...
And so my neighbor talk one time ima
Believe say sometime say ima riding west...
Make nobody tell me nonsense, because because e don mess
C'mon nobody fit test, I say nobody fit test...

You gat me on throway o
Enter club and you no geti money
Oh oh wole o, jaiye lo
If you know you geti money eh eh eh eh
Moni ko le ye wooon
Ba se bo lowo won
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won
Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won
O sha ti mo boshe nlo
O sha ti mo boshe nlo, yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Now everybody know say
As i enter say yawa don day
Anytime...
Whether na night or na day
Uh, all my people wey know eh
Now everybody know say
As i enter say yawa don day
Anytime...
Whether na night or na day
Uh, all my people wey know eh
You gat me on throway o
Enter club and you no geti money
Oh oh wole o, jaiye lo
If you know you geti money eh eh eh eh
Moni ko le ye wooon
Ba se bo lowo won o
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
O sha ti mo boshe nlo
O sha ti mo boshe nlo, yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Call the paramedic...

Oh

Oh

(end)


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: