Home Page »  B »  Burna Boy
   

African Giant Lyrics


Burna Boy African Giant

[Chorus]
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like Otokoto

[Verse 1]
See nobody do it better‚ better than me
Can't nobody do it better‚ check am and see
I know say one day e go better‚ I go carry grammy
Because anything wey better require planning
E done be, e done bi o
Nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go halla ‘ebelebe buo'
Na so dem papa go hala ‘ebelebe buo'
Ogododelugo chi chi (6x)
Ele li le le oo

[Chorus]
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: