Home Page »  B »  Burna Boy
   

20 10 20 Lyrics


Burna Boy 20 10 20

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know godfather

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

20th of October 2020


soundside music festival 2025 canceled: fans disappointed by abrupt announcement
Soundside Music Festival 2025 Canceled: Fans Disappointed By Abrupt Announcement
Evren E. - 27 Jul 2025
legendary rock icon ozzy osbourne passes away at 76, fans and musicians worldwide pay tribute
Legendary Rock Icon Ozzy Osbourne Passes Away At 76, Fans And Musicians Worldwide Pay Tribute
Sasha Mednikova - 22 Jul 2025
alex warren’s debut album ‘you’ll be alright, kid’ marks a bold step into the music spotlight
Alex Warren’s Debut Album ‘you’ll Be Alright, Kid’ Marks A Bold Step Into The Music Spotlight
Evren E. - 18 Jul 2025
britney spears sparks confusion over “adoption” claim, but it’s not what it seems
Britney Spears Sparks Confusion Over “adoption” Claim, But It’s Not What It Seems
Sasha Mednikova - 14 Jul 2025
ed sheeran and kylie kelce call taylor swift the ultimate “cheat code” for roaring crowds
Ed Sheeran And Kylie Kelce Call Taylor Swift The Ultimate “cheat Code” For Roaring Crowds
Evren E. - 09 Jul 2025
Browse: