Home Page »  B »  Blaqbonez
   

Bad Till Eternity (feat. Zlatan) Lyrics


Blaqbonez Bad Till Eternity (feat. Zlatan)

(Intro)
[Blaqbonez & Zlatan Ibile]
Ay!
For this life, dem wicked
All the haste, not needed
Emi mo mo nkan t′oju ri, k'ese toh de′be oh
As a studio rat wey no get label oh

(Verse I)
Every day, I dey pray
God, take away pain
Cuh it been a girl lonely, at this time of the day
No daddy, it's only to go all the way
Big up broski, we dey here today, woah-woah
(Yeah)
(Chorus)
[Blaqbonez & Zlatan]
I be bad till eternity (′ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money (aya-ya-ya)
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one lifе dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my еye don see
Thank God say we get money

(Verse II)
[Zlatan]
Ay, say
I feel blessed when I see I too dey (Ibile)
Blessings steady coming my way
Dem no dey sell extra life for eBay (kilowi?)
I must chop life as long as money dey
I decline my phone (grrrt)
If no be money, Oga Ade, leave me alone (kuron′be jor)
Say, nobody heard when a nigga was broke
I know my mama pikin, no dey call me “my bro”
(Okay, are you my father's son?)
Ah! say!
Eje wa l′oju nigga (ehn)
Won ma ba e po, joor, ma gba (ehn)
Mo inu mind e forever (ehn)
T'oba disturb, ko pa data (oh)
Pa ironu ti, paddie, joor, ko f′ata s'enu
Aso nla ko l'eyan nla, Eko l′awa, ma tel'enu
(Chorus)
[Blaqbonez & Zlatan]
I be bad till eternity (‘ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (mm-mm, mm)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money

(Verse III)
[Blaqbonez]
If you ever look down on me, it′s time to look up
Moving security, make dem no shoot us
Know all the way they move, dem no fit fool us
Where dem dey when we pour 'till stupor?
Abi na the Jay wey I roll wey dey make me dey think say bad people too plenty
From the days of old, man, I been ice cold
Steady guiding both friends and foes
(yeah, yeah-yeah)
(Both friends and foes)
(Abi na the Jay wey I roll)
(na the Jay wey I roll)

(Chorus)
[Blaqbonez & Zlatan]
I be bad till eternity (‘ternity)
Smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on a highway (highway)
Speeding like say na more than one life dey (speeding like say na more than one life)
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money
(Outro)
Intrumentals


from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
Browse: