Home Page »  B »  Black Sherif
   

Mariana Lyrics


Black Sherif Mariana

INTRO!
Huuhh Ahhh
Sad Man Story
Blacko Sheriiiiiff
Huuuhh Alll, Heyyy Mariana
Tell the boys make them back away
Fine skin girl make you be my bae
Come to my yard you go feel some things
Love catch me no be say adey play
Mariana, Mariana kill them
Girl wey dey crush all the mandem
No be lie ano be liar real thing
Ano dey like toli s3 you know me
Mariana, Mariana eh
You wey dey borst op my brain
Go tell your mom sey adey
Or she no remember my name
Mariana, Mariana eh
Think about you everyday
Please come accept my ring
Please come make we marry
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you, 2×
Gyae ma nenko she be gold digger
)Mp3 love she dey want sika
Sika kakra mese)d) kakra
Ebi so we dey do am oh! Mariana
You wan kill me, you go shy
Wobe ku me af3re oo wae
If asay I love you, e no be lie
But why you dey stress me up and down
Mariana, Mariana eh
You wey dey borst op my brain
Go tell your mom sey adey
Or she no remember my name
Mariana, Mariana eh
Think about you everyday
Please come accept my ring
Please come make we marry
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you, 2×
For your love ago kollo
You want kill me shey you know
Na your matter adey follow
You want die me shey you know! 2×
Anodey like wahala but see how you do me wayo
From London to Ghana plenty girls but I chose you, 2×


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: