Home Page »  B »  Banky W.
   

Thief My Kele Lyrics


Banky W. Thief My Kele


Thief thief thief my kele
You wan you wan thief my kele
Thief my kele
Thief thief thief my kele
You wan you wan thief my kele

[Chorus:]
O ni tire, mo ni temi
But temi lo wa fe ronju mo
You wan thief my kele
You wan you wan thief my kele (thief my kele)
You get your own
I get my own
But na my own wey dey sweet you pass
You wan thief my kele
You wan you wan thief my kele

[Verse 1: Banky W]
As I step up in the club in the VIP
I know I'm looking hot, sitting with wifey
You dey look my side, I see you smiling
Na my girl you want, no be say you like me
The way she dey wine has got you sick
But the girl is mine, she's not your chic
Plenty keles dey but you no send them
Na ma own you wan shenge

[Hook:]
As I turn my face
You give am your phone number (you give am your phone number)
Say you dey try upgrade
Abi you don see maga (abi you don see maga)
Wetin God ordained
Na hin you want put asunder, na hin you want put asunder
You think say you get craze
I go just arrange bouncer, I go just arrange bouncer
Chai

[Chorus]

[Verse 2: DEL]
Blame it on shepeBlame it on the shayo
Blame it cause am semsem
Blame it on the agro
Agro na bastard
You self you know now
So you be big boy
Me sef hold ground
Shebi you be capable
Show generosity
Make I hold this one
Ke mi na quality
Plenty keles dey but I know send them
Na your own I wan shenge

[Hook]

[Verse 3: Waje]
Yeaaa... I am kinda flattered that you think I am hot
But to roll with you, I think not
I am not the kind of girl that leaves with other men
I am with Mr. W, what don't you understand
It don't matter
You ain't my pedigree
I am not a groupie
So turn around and go
I see your girl over there
But na me you wan shenge

[Chorus x2]

Don't don't don't test me
Don't test me yea...!



benny blancos mother faces terrifying home invasion in studio city
Benny Blanco's Mother Faces Terrifying Home Invasion In Studio City
Faith Thompson - 26 Nov 2025
ariana grande hints at pausing tours after 2026 eternal sunshine shows
Ariana Grande Hints At Pausing Tours After 2026 Eternal Sunshine Shows
Sasha Mednikova - 18 Nov 2025
tate mcrae unveils deluxe edition of hit album
Tate Mcrae Unveils Deluxe Edition Of Hit Album
Evren E. - 10 Nov 2025
smell like your favorite singer: fragrances inspired by music icons
Smell Like Your Favorite Singer: Fragrances Inspired By Music Icons
Chris Page - 03 Nov 2025
inside the mansions of america’s richest singers
Inside The Mansions Of America’s Richest Singers
Sasha Mednikova - 28 Oct 2025
Browse: