Home Page »  A »  Ayra Starr
   

Beggie Beggie Lyrics


Ayra Starr Beggie Beggie

[Verse 1]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Verse 2]
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Bridge]
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
[Outro]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Most Read Ayra Starr Lyrics
» Stars
» Commas
» Rush
» Away


keith urban and nicole kidman call it quits after 19 years
Keith Urban And Nicole Kidman Call It Quits After 19 Years
Faith Thompson - 29 Sep 2025
jon bon jovi’s grandpa glow: rock star dives into family life with millie and jake
Jon Bon Jovi’s Grandpa Glow: Rock Star Dives Into Family Life With Millie And Jake
Evren E. - 23 Sep 2025
morgan wallen’s heartfelt night in canada: a song for erika kirk
Morgan Wallen’s Heartfelt Night In Canada: A Song For Erika Kirk
Sasha Mednikova - 14 Sep 2025
hilary duff’s big comeback: new tunes and a raw docuseries
Hilary Duff’s Big Comeback: New Tunes And A Raw Docuseries
Evren E. - 09 Sep 2025
sabrina carpenter drops a heart-tugging surprise for her fans
Sabrina Carpenter Drops A Heart-tugging Surprise For Her Fans
Sasha Mednikova - 04 Sep 2025
Browse: