Home Page »  A »  Ayra Starr
   

All The Love Lyrics


Ayra Starr All The Love

[Verse 1]
I don't need nothing from you
Your beautiful heart is a muse
I've been reckless with my choices
Can't seem to get what the point is
Life can be rough, can be smooth (Smooth, smooth)
And not every fact is the truth
Advancing, I've laid down my burdens
Can't seem to silence the voices

[Pre-Chorus]
But one thing is certain, I'll be that person
Wey go be your shoulder, buddy, bestie, anything
Your type no many, they are not ready
I go give you hundred percent, never no ninety
More than amazing (Mm), pẹlu quality (Mm)
You arе deserving of the lovе you are not getting
Independently, I'll take the liberty
And I go love you specially, oh
[Chorus]
All the love, all the care
Dem dey fake am (Normally, oh)
Don't be hard, baby give in
I go love you (Specially, oh)
All the love, all the care
Dem dey fake am (Normally oh)
Don't be hard, baby give in
I go love you (Specially, oh)

[Verse 2]
Dem go wan know, dem go wan know
Why you so colorful? Dem go wan know
Percussive melodies for my chest (My chest)
Cannot get a hold of myself, yeah, yeah
I dey hope say you dey feel the same way (Same way)
I've been low, the money no fit change me
You be gold, we dancing osadebe
Many, many tales to tell, oh

[Pre-Chorus]
But one thing is certain, I'll be that person
Wey go be your shoulder, buddy, bestie, anything (Ahn)
Your type no many, they are not ready
I go give you hundred percent, never no ninety (Yeah, yeah)
More than amazing, pẹlu quality
You are deserving of the love you are not getting
Independently, I'll take the liberty
And I go love you specially, oh
[Chorus]
All the love (All the love), all the care (All the care)
Dem dey fake am (Normally, oh)
Don't be hard, baby give in (Baby give in)
I go love you (Specially, oh)
All the love (All the love), all the care (All the care)
Dem dey fake am (Normally, oh)
Don't be hard, baby give in (Baby give in)
I go love you (Specially, oh)

[Pre-Chorus]
But one thing is certain, I'll be that person
Wey go be your shoulder, buddy, bestie, anything
Your type no many (Mm), they are not ready (No)
I go give you hundred percent, never no ninety
More than amazing, pẹlu quality
You are deserving of the love you are not getting
Independently, I'll take the liberty
And I go love you specially, oh

[Outro]
All the love, all the care
Dem dey fake am (Normally, oh)
Don't be hard, baby give in
I go love you (Specially, oh)
All the love, all the care
Dem dey fake am (Normally, oh)
Don't be hard, baby give in
Most Read Ayra Starr Lyrics
» Stars
» Commas
» Sare
» Toxic
» 21
» Ditr


benny blancos mother faces terrifying home invasion in studio city
Benny Blanco's Mother Faces Terrifying Home Invasion In Studio City
Faith Thompson - 26 Nov 2025
ariana grande hints at pausing tours after 2026 eternal sunshine shows
Ariana Grande Hints At Pausing Tours After 2026 Eternal Sunshine Shows
Sasha Mednikova - 18 Nov 2025
tate mcrae unveils deluxe edition of hit album
Tate Mcrae Unveils Deluxe Edition Of Hit Album
Evren E. - 10 Nov 2025
smell like your favorite singer: fragrances inspired by music icons
Smell Like Your Favorite Singer: Fragrances Inspired By Music Icons
Chris Page - 03 Nov 2025
inside the mansions of america’s richest singers
Inside The Mansions Of America’s Richest Singers
Sasha Mednikova - 28 Oct 2025
Browse: