Home Page »  0-9 »  9ice
   

Wahaladeh Lyrics


9ice Wahaladeh

Ancestor woah oooooooo
Osa burn this parkage o
He know people wey own this money o
Dem no dey hustle you follow chicken o
Won de di eni ile ṣe

Wàhálà dey
Wàhálà dey
Time don dey go asiko ti nlọ wàhálà dey
Wàhálà dey ọjọ nlọ ni yen

Emi fi owo mu fudigba
Dem dey rush you like yoyo bitters
Time don dey go tea don dey ho
Nothing to show for road
Tea for your own o

Wàhálà dey
Wàhálà dey
Time don dey go asiko ti nlọ wàhálà dey

Bere m'ole daddy as you dey press
Lapi woni so se lapi cause you dey get money
Bere m'ole daddy cause you know
Person iwo na ti done abi ma lo jam person

Wàhálà dey
Wàhálà dey asiko ti nlo
Time don dey go ao ri ọjọ mu sọ ni lokun wàhálà dey asiko ti nlọ
Wàhálà dey


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: