Home Page »  0-9 »  9ice
   

Last Bus Stop Lyrics


9ice Last Bus Stop

All the things I say I won do
Now am doing them
All the place I say I wan go
Now am going there
Na your na your fault be that
Na your, na your fault be that
If I fail once again
Na you people go blame
You dey drive me insane
People know you scatter my brain
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge x3
Jen yi ata, jen yi ata x3
You be my last bustop
Omo o jo ge x2
Warido baby boo
I go hug transformer because of you
Nothing wey I no fit do
I no be bloody fool
I know wetin I dey do
Ife lo mu mi gentle
Mi o le ru e, toori omo iwo lomu da
Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo x2
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge x3
Jen yi ata, jen yi ata x3
You be my last bustop
Omo o jo ge x2
Omo je a da bo ogbon
You wash your cloth kin de ma fole
Kole, ma je kin de ile
Farabale, silifa ton soro yen o fe jen be
I love you ma jen yo gege
Baby oya si gege
I love you no be lie
You dey blow my mind titi lai lai
You need to come see my mama and you go realize
Ko de bimi da o, kin gbe ale wale o
Ye,mi girl o, mo ti mu aya wale o
You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge x3
Jen yi ata, jen yi ata x3
You be my last bustop
Omo o yo ge x2
Simbo chris, o n jo ge o
Arabizzile o n jo ge o
J17, a n jo ge o
Alapomeji o n jo ge


the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
cardi b and nyc mayor launch jingle contest for free childcare
Cardi B And Nyc Mayor Launch Jingle Contest For Free Childcare
Chris Page - 03 Apr 2026
Browse: