Home Page »  0-9 »  9ice
   

I Matter (feat. Timaya) Lyrics


9ice I Matter (feat. Timaya)

Na so e be

Anybody  wey wan die make e go die

Na  me matter pass I love myself

I too dey relevant, naso e be
I matter, (before nkor) na the matter pass

I  matter, you could call me bashourun ga

I  matter, that's why we rock your area

I matter eh, mo surrender

I  matter eh, I surrender
Money matter pass eh, I surrender

Anytime every blessed day

I must dey your gender

Gbogbo  igba te ba ni nkan re se

You must need my performance

Weather na your birthday eh

Weather na your house warming

Weather na your naming ceremony eh

I must be your musician

I matter eh pass Obama

I matter eh pass Goodluck Jonathan

I matter, I matter eh pass Nelson Mandela

I matter eh pass komen kuma

I matter, (before nkor) na the matter pass

I matter, you could call me bashorun ga

I matter, that's why we rock your area

I matter eh, mo surrender

I matter eh, I surrender

Na me matter pass eh, mo surrender
See call me timaya

See people in the street dey call me wale

Anytime I pass for road everybody dem a shouty shouty

Omo aiye

All the people in the ghetto in the street

When they see me they halla dey tell me baba tuale

But if don't know now you know now, chineke me

I say back ina the days I dey drink awapa

I smoke okito, I dey drink dongoyaro

See right now I dey pop champagne

Nobody dey complain am sipping don perion

See the people wanna momuor

After all and their sister dem dey momour

Them dey carry my matter because me I too matter

See everybody na me be egbere papa eh

I matter, (before nkor) na the matter pass

I matter, you could call me bashourun ga

I matter, that's why we rock your area

I matter eh, mo surrender

I matter eh, I surrender

Na me matter pass eh, mo surrender
Bo ni irese o n fi demo

Eyi to ti fi koni panu

See my standard is on the high side

See the way I preach my time

Come rain come sun I will be along side

Am on the road side that lead to my success

With church mind

I matter eh pass Obama

I matter eh pass Goodluck Jonathan

I matter, I matter eh pass Nelson Mandela

I matter eh pass komen kuma

I matter, (before nkor) na the matter pass

I matter, you could call me bashorun ga

I matter, that's why we rock your area

I matter eh, mo surrender

I matter eh, I surrender

Na me matter pass eh, mo surrender

I matter, (before nkor) na the matter pass

I matter, you could call me bashorun ga

I matter, that's why we rock your area

Before nko before nko before nko, I surrender

I surrender, before nko before nko

I surrender before nko before nko)


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: