Home Page »  Z »  Zinoleesky
   

Call Of Duty Lyrics


Zinoleesky Call Of Duty

[Intro]
Oya, oya, drink
Drink garri whether ya brain go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys

[Verse 1]
I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
See me, God I knew it too
So many other guys wan chill with you
[Chorus]
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I don upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn

[Post-Chorus]
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

[Bridge]
She think all I want is sex, and it doesn't make her upset
Girl you have to bring your friends 'cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten, so we have to leave by then
Who I be?, dem no get idea, "cause I no dey too show myself

[Chorus]
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I've done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn
[Verse 2]
Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I be nake I use ninja
Baby ma bami ja

[Outro]
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Timmyjay on the track


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: