Home Page »  S »  Sister Deborah
   

Kikoliko (feat. Joey B) Lyrics


Sister Deborah Kikoliko (feat. Joey B)

[Intro]
Kikoliko ko ko
Kikoliko ko ko
Kikoliko ko ko
Kikoliko ko ko ko

[Verse 1: Sister Deborah]
Wuzzurrp it's me
Sister Durrrby
U asked for a new song
It's ready
Y u open yor mouth?
Is your jaw heavy?
Utilise the dance floor
Make steady
Always happy yorself in any condition
Just free yor mind clear the confusion
U go see, u go find, the solution
E go b, clean yor mind from pollution

[Chorus 1: Sister Deborah]
Dey wan mek I fall
But I no norr how
Wey dey wan mek I stall
But I no norr how
And dey wan mek I dull
But I no norr how
I just go to the mall
And I blow ten thou 2X
[Chorus 2: Sister Deborah]
See ma hair
See ma dress
See ma shoes
Oh yes
See ma phone
See ma purse
So blessed
Its a curse
See ma nails
On fleek
Or the beat
Kuvie
See ma teeth
So neat
DJ Track
Repeat

[Chorus 1: 2X]

Kikoliko ko ko
Kikoliko ko ko
Kikoliko ko ko
Kikoliko ko ko ko 2X

[Chorus 2: 1X]
[Chorus 1: 1X]

[Verse 2:Joey B]
Ok
Dey wan mek I fall
But dey dey lie bad
Dem see u for town too ah dem dey smile pass
Villager e come Accra fresh
Ask Wan
Love
Nobody dey show pass we
Trust
I dey jay my eye den do my tin
My future too bright for u to dim
I never dey barb y dey dey do so
E b my fault say moves make slow?
Opportunities dey
Chale grab yours
Instead of grabbing somebody's
E b dancefloor?
1 time for my brodders wey dey grind more
2 times too for my sisters wey dey grind more
I dey chillop for my side chale wot's good?
Free shots for my killers wey dey wan booze
Happy yor boddi mek doors open wider
Clean heart be the free pass
Think twicer
Yah...
[Chorus 1 & Intro] *slow*
Most Read Sister Deborah Lyrics


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: