Home Page »  S »  Simi
   

Balance Lyrics


Simi Balance

[Verse 1: Simi]
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love, me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black or white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
[Chorus: Simi]
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah (Balance)
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

[Verse 2: Adekunle Gold]
AG Baby
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so
Won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 ohhhh
[Chorus: Simi]
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma (Life no balance)
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

[Verse 3: Simi]
Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money (plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

[Chorus: Simi]
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
[Outro]
Balance bam bam
Inside you Balenciaga
Balance Balance oh oh
Grace pass ability


decoding the blockchain beat: how crypto composes a new music era
Decoding The Blockchain Beat: How Crypto Composes A New Music Era
Evren E. - 17 Oct 2025
katy perry teases justin trudeau romance rumors at london concert
Katy Perry Teases Justin Trudeau Romance Rumors At London Concert
Sasha Mednikova - 14 Oct 2025
white house clashes with zach bryan over ice lyrics
White House Clashes With Zach Bryan Over Ice Lyrics
Chris Page - 07 Oct 2025
keith urban and nicole kidman call it quits after 19 years
Keith Urban And Nicole Kidman Call It Quits After 19 Years
Faith Thompson - 29 Sep 2025
jon bon jovi’s grandpa glow: rock star dives into family life with millie and jake
Jon Bon Jovi’s Grandpa Glow: Rock Star Dives Into Family Life With Millie And Jake
Evren E. - 23 Sep 2025
Browse: