Home Page »  S »  Shallipopi
   

Free Service Lyrics


Shallipopi Free Service

[Intro]
Yo, X
They call me Shallipopi
Pluto Presido
Gi- Giddem

[Verse 1]
Day break, everywhere burst
Everywhere stew, money dey rush
Vacation for me and all my blood
As I dey credit, alert dey drop
You can't love me, it's not by force
If not money talk, I'm not involved
Na where them go pay me I dey find
I nor dey find free service
[Chorus]
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it whеn you shake that thing
Free service or high sеrvice
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing

That thing, that fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey
But the only way wey nor fit show map
Shey you know say na Pluto ways

[Verse 2]
New school Michael Jackson
Dem call me Shalli, if you asking
Look at me soft, I'm looking fancy
Baby put it on me, do it nasty
Dorobucci like Don Jazzy
I dey vacation for Miami
No go dey try cross my lane
Make we no get misunderstanding
Na payday, everyday say na payday
No go think say na play play
Me dey go, me I dey dey, on my way way
Na payday, everyday say na payday
No go think say na play play
We dey go, me I dey dey, on my way way

[Chorus]
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing

That thing, that fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey
But the only way wey nor fit show map
Shey you know say na Pluto ways
Confirm

Yo, X
Giddem


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: