Home Page »  S »  Shallipopi
   

Find Me Lyrics


Shallipopi Find Me

[Intro]
(Ent—)
They call me Shalipopi
(En, en, en, enter)
Only one Pluto Presido

[Pre-Chorus]
Everyday when I wake up, money dey find me o (Ehn)
Before money con dey find me, many people dey whine me o
I work but e tire me (Say) from seven jobs dem fire me (Say)
Na 'cause I dey smoke igbo, fly like flamingo o (Confirm)
People never put mouth (Say) for my matter I go put them to rеst
Where I from come no bе clear eye, so if you dey whine we many wey go vex (No go dey)

[Chorus]
The kind money you go get dem go dey find you (Ehn)
Naim make dem dey find me o (Confirm)
Elon dey find me o
President dey find me o (Ehn)
Governor dey find me (Say)
All of dem, dem dey find me o (Confirm)
Elon dey find me o (Ehn)
President dey find me o (Say)
Governor dey find me
All of dem, dem dey find me o

[Verse]
Find me, find me (Ehn), them a find me (Confirm)
Diamonds on my neck and my wrist e be icy (Say)
I'm in New York city, NYC (Clear)
Curry on the beat, so the beat might be spicy (Clear)
No go try me I fit take action (Eh)
Take action with my pump action (Ehn)
No need for any interaction (Eh)
No dey call my phone if nor be transaction (Ehn)
Wait, no go try me I fit take action (Confirm)
Take action with my pump action (Clear road)
No need for any interaction (Say)
No dey call my phone if nor be transaction, wait (No go dey)

[Pre-Chorus]
Everyday when I wake up, money dey find me o (Ehn)
Before money con dey find me, many people dey whine me o
I work but e tire me (Eh), from seven jobs dem fire me (Eh)
Na 'cause I dey smoke igbo, fly like flamingo o (Confirm)
People never put mouth for my matter I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye, so if you dey whine we many wey go vex (No go dey)

[Chorus]
The kind money wey you go get dem go dey find you (Ehn)
Naim make dem dey find me o (Yo X, Confirm)
Dey find me (Goons dey)
Dey find me o (Ehn)


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: