Home Page »  R »  Ruger
   

Bounce Lyrics


Ruger Bounce

[Verse 1]
She want ah gangster in her bed tonight
She ya want me, me I know
And man I full ground me I dey tonight
She ah calling my phone
Oh she say why you so unruly
Tell me the main reason you want ruin me
Uhm-uhm dem man with da ED
Curious girls
She got questions for siri

[Pre-Chorus]
Wiggle dat buddy and whine for me
So crazy you driving me
Girly put it on me nicely
She riding it, I'm sliding it
Spreading your toothless slides in it
Omo imma spray dem so wide-ly
Caribbean girl want die for me
She ah fi die for me
Yeah-yeah

[Chorus]
Bounce your body or we bouncе you out
Girlie go down, North to South
Shey you gree I no fit shout
Eh-eh-еh-yeh
Bounce your body or we bounce you out
Omo no scream, no to shout
Eh-eh-eh
No loud am, no loud am
(Scope dat thing)
[Verse 2]
Naija boy, me no fear nothing
Me I'm like money I dey smell like mints
Me na come for you everyday flaunting
Yoruba demon I dey knack anything
Burning the midnight with da rizzla
And I uncork me rifle just to ease her
Gina, better quick stop da tease her
Give what belongs to Caesar, to Caesar

[Pre-Chorus]
Wiggle dat buddy and whine for me
So crazy you driving me
Girly put it on me nicely
She riding it, I'm sliding it
Spreading your toothless slides in it
Omo imma spray dem so wide-ly
Caribbean girl want die for me
She ah fi die for me
Yeah-yeah

[Chorus]
Bounce your body or we bounce you out
Girlie go down, North to South
Shey you gree I no fit shout
Eh-eh-eh-yeh
Bounce your body or we bounce you out
Omo no scream, no to shout
Eh-eh-eh
No loud am, no loud am baby
Bounce your body or we bounce you out
Girlie go down, North to South
Shey you gree I no fit shout
Eh-eh-eh-yeh
Bounce your body or we bounce you out
Omo no scream, no to shout
Eh-eh-eh
No loud am, no loud am baby
Most Read Ruger Lyrics
» Wewe
» Ruger
» Tour
» Dior


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: