Home Page »  R »  Ruger & Zlatan
   

Giveaway Lyrics


Ruger & Zlatan Giveaway

[Intro]
'Bile!

[Verse 1: Ruger]
I am obsessed
I am so in love with myself
I dey burst my own brain
Still impressed with myself
You can not shame the shameless
First work on yourself
You no righteous fit the girls
Wey dey stand Osapa by twelve
Block myself sef na star chance
I am listening to Adele
Tell myself
Ruger go easy on them
If i don boof them finish
Who I wan compete with
If I don lock them inside canon
Who dey wan come beef with
[Chorus: Ruger]
Money na water
And hin no get enеmy
Me and my bros
We go make am by any mеans
As it is
Na Mint full my Jeans
We dey do giveaway
At all at all or anything
Who run am
Na bros J run everything
Wetin be say
It's semo we don chop everything
As it is
Na Mint full my Jeans
We dey do giveaway
At all at all or anything

[Verse 2: Zlatan}
I suppose go for Xray
Cos everyday man i dey chest billing (kilo wi)
Owu no go see me (kilo so)
And the money no go finish (kilo wo)
Check my head to my toe
Alhamdulillah you go see the steeze
Diamond on my neck
Body don dey freeze
Fine fine girls dey wan give me kiss
I no fit stay up all night (all night)
Make i no collect money like usher (usher)
All my men dey para
Abi make i show you my contact (ppprrrrrrrr)
Enemies na bastard (bastard)
Dey later throway salute and shaun sir
Mo kala gan mr joker
How much be my money in total
Bros J (ah)
Make i no see nemesis
I don dey collect head inside mercedes
If you dey do werey in God premises (kilo n so)
For days (ah)
Lati bere genesis
Oba collabo ni ko se lo mi (ko se lo mi)
Ruger gbe won lo pelu melody
[Chorus: Ruger and Zlatan]
Money na water (water)
And he no get enemy
Me and my bros
We go make am
By any means (any means)
As it is
Na Mint full my Jeans (ayi)
We dey do giveaway
At all at all or anything (je o mo je o mo)
Who run am (ah)
Na bros J run everything (bros j)
Wetin be say
It's semo we don chop everything (everything)
As it is
Na Mint full my Jeans (plenty mint)
We dey do giveaway
At all at all or anything (who run am ah)

[Outro: Zlatan]
If Oluwa no run am
Shey na Usain Bolt wan run am
Most Read Ruger & Zlatan Lyrics


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: