Home Page »  R »  Royville
   
Everyday Lyrics

Royville Everyday

Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o

Wetin wey I talk wey dey make you mad
Two wrongs don't make you right
So I call pon your mami
For your love you dey wine me
Everyday you be Bambi
In the back of the rover ehen
You know say e no over ehen
You too form you too holy ehen
I no send, I go love my baby
She go come, she go comе Agege
We go chop wе go ride my keke
Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o

Falling back on me
Everyday I pray
Pray say you go see
All this na for real
All the things I give
How could you say this woah
I know I said it woah
Time is revealing woah
You don't feel nothing woah
How could you do this woah
I know I said it woah

Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o
Wetin wey I talk wey dey make you mad
Two wrongs don't make you right
So I call pon your mami
For your love you dey wine me
Everyday you be Bambi
In the back of the rover ehen
You know say e no over ehen
You too form you too holy ehen
I no send, I go love my baby
She go come, she go come Agege
We go chop we go ride my keke

Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o
Most Read Royville Lyrics
» 90210
» Slide
» Mcnmg
» Remedy

the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: