Home Page »  R »  Reekado Banks
   

Chop Am Lyrics


Reekado Banks Chop Am

[Intro]
Chop chop chop am
Longest
Chop chop chop am
Rrrr Reekado noni
It's Don Jazzy again (money make we chop am)

[Bridge]
Been around the world I've never seen no one like you
Baby boo you turning me on
Omo you try for this your body (try for this your body)
Oya baby whine your body for me (whine your body for me)
Loving what you do, baby girl I wanna please you
The only thing wey dey for my mind
Na which kind cream you rub for body oo
Wey dey make me wan dey spend my money ooo
(I no fit wait to spend my money)

[Chorus]
Oya baby make u rock am oo 2xce
Oya aunty make u shake am o 2xce
See gbedu make u roll am oo 2xce
See money make you CHOP AM oo

[Verse 1]
Call me Mr. Fantastic, I can fight for you like Jackie Chan
Oya look my motor, if you shake it for me you can have it
Oh Jehovah, see your back be like Bugatti
I get kudi, come faaji with Alhaji
Oya follow your padi
When hear the gbedu for party
Oya call your daddy, call your mommy
Make everybody fit to joli (oh ah)
You gat to Soji
If you feeling the beat make you ready
Just near the baby, give the baby, show the baby say you sabi oh ah
[Bridge]

[Chorus]

[Verse 2]
Hmm wassup madam
Let me blow you away like sadam
You be posh madam
I no mind to dey waste all my cash madam
Take my Swiss account
Na your name dey my will madam
(Madam ooo)
You be boss madam
Asalamalekun Salam

Oya follow your padi
When hear the gbedu for party
Oya call your daddy, call your mommy
Make everybody fit to joli (oh ah)
You got to Soji
If you feeling the beat make you redi
Just near the baby, give the baby, show the baby say you sabi oh ah

[Chorus]
Most Read Reekado Banks Lyrics
» Corner


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: