Home Page »  P »  Prince Nico Mbarga
   

Sweet Mother Lyrics


Prince Nico Mbarga Sweet Mother


Sweet mother I no go forget you
For dey suffer we you suffer for me yeah

Sweet mother I no go forget you
For dey suffer we you suffer for me yeah

When i dey crry my mother go carry me
She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop! stop stop!! stop stop!!!
Make you no cry again oo

When i wan sleep my mother go pet me
She go lie me well-well for bed
She go cover me cloth say make you sleep
Sleep sleep my pikin oooo

When i dey hungry my mom go run up and down
She dey find me somthing we i go chop
Sweet mother eeeeee..sweet mother oooo..eee

When i dey sick my mother go cry cry cry
She go say instead wey i go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo

If i no sleep, my mother no go sleep
If i no chop, my mother no go chop
She no dey tire ooo
Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer
for me yeah yeah
Sweet mother eeeeeeeeeeee
Sweet mother oooo....eeeee

interlude...instrumental...

You fit get another wife
you fit get another husband
but you fit get another mother? No!

interlude...instrumental...

when i dey hungry my mom go run up and down

Most Read Prince Nico Mbarga Lyrics


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: