Home Page »  P »  Pheelz
   

Ewele Lyrics


Pheelz Ewele

[Verse 1]
Omo this hustle make you dey reason things brother man
The kind of things wey go ginger you, give you wings
Omo dem think say we both dey the same plane
But dem no know say their own flight na economy

[Pre-Chorus]
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can't talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba

[Verse 2]
Omo, take me for instance oh
They just wan use me kan gbe kan so
Plan wey dey get na there business oh
I've been consistent on these stairs oh
But shori
Ode lo like
24/7 I'm on the grind
All their strategies but I don't mind
I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic ah

[Pre-Chorus]
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can't talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba

[Outro]
Yeah, sho ye?
Omode yi, sun mo bi
Sho ye?, nibo
'Cause omode yi le koko
'Cause omode yi le koko
'Cause omode yi le koko
Ridimakulayo


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: