Home Page »  O »  Oxlade
   

Katigori Lyrics


Oxlade Katigori

[Intro]
Oh, no, no
[?]

[Verse 1]
So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The musical legacy I gats to uphold
As I run with the data, dey try to dey download, oh no

[Pre-Chorus]
All of them know say I bloody, on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh
[Chorus]
I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, 'cause e go choke
You know I no know how I wan do am
'Cause e go soft
And e go shock una, 'cause e go choke

[Post-Chorus]
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story, nah
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story, oh
Oh-oh

[Verse 2]
I know many boys want to be like me
Many boys wan de sound like me
And still, many boys don dey backbite me, backbite me (Oh)
I say na these gatekeepers wan dey boycott me
Some OGs don dey blackboy me
But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)

[Chorus]
I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, 'cause e go choke
You know I no know how I wan do am
'Cause e go soft
And e go shock una, 'cause e go choke
[Post-Chorus]
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story, nah
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story, oh
Oh-oh

[Outro]
So many mysteries I gats to unfold
The musical legacy I gats to uphold
As I run with the data, dey try to dey download, oh, no
All of them know say I bloody, on code (Bloody, on code)
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
You know the journey long, but Oritse don set me the compass for the road, oh
Most Read Oxlade Lyrics
» Ojuju


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: