Home Page »  O »  Olamide
   

Ponpon (feat. Fave) Lyrics


Olamide Ponpon (feat. Fave)

[Pre-Chorus: Olamide & Fave]
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah

[Chorus: Olamide & Fave]
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam

[Verse 1: Olamide]
I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko
I be loving you crazy like I be psycho
The butterfliеs in your tummy no go fly go
Dem no go fit comot even if you do lipo
Girliе you're the officer, lock me up officer
Be a strict punisher, drag me like you do shisha
See ya fifty litre
Soft semovita
How the skin tight you dey wear take take dey fit am
You dey discombobulate me
With your figure 8
Omo i no dey exaggerate
The way that you're rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist
[Pre-Chorus: Olamide & Fave]
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any hour
Yeah yeah

[Chorus: Olamide & Fave]
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam

[Verse 2: Fave]
I don't want no drama
Let me be your boo
What are you into
You cause wahala when you walk into the room
I dey catchy flu
You're my desire
My holy fire
You be like ini mani moo
You're my desire and I don't wanna let you go like
Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam
You're the only one I swear
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
And I will never let you go
[Pre-Chorus: Olamide & Fave]
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah

[Chorus: Olamide & Fave]
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: