Home Page »  O »  Olamide
   

Gaza Lyrics


Olamide Gaza

[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from the zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

[Chorus]
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)
[Verse 1]
Anybody to ba bẹ (Gaza)
Anobi lo ma bẹ (Gaza)
Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza)
Ọmọ'ya mi sho ti get? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
Gb'ọmọ mẹrin s'ori bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo ṣenu bi Fela (Gaza)
Ta lo fẹ tọku la (Gaza)
Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza)
Le wọn

[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh
[Chorus]
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

[Verse 2]
Ara nkan Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza)
Ọga embago (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
'Cause I gat too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
Bless their soul
May Allah rest their soul
Jah knows these niggas holes
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
Ma f..ck baba ẹ up


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: