Home Page »  O »  Olamide
   

Everyday Is Not Christmas Lyrics


Olamide Everyday Is Not Christmas

[Intro]
It's young John the wicked producer
It's young John the wicked producer
Let the turn up start now

[Pre-Chorus]
Everyday cannot be christmas
So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o)
Aunty hello
Aunty, Aunty to'n wo le si
Do you want to turn up
Aba ti fe je re si o

[Chorus]
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)

[Verse 1]
Ki ke bale o le jo lara
So when you need me baby halla
Baby rara
Oju kon la da mi ni no dey para
When you enter the club, enter the scene
Then you go see what my eyes have seen
You go see boys when dey do their thing
Wey dey pop champ when dem do their thing
Girls from 18 reach 19 wey dey strip for the pole lo le fun gba ti
[Pre-Chorus]
Everyday cannot be Christmas
So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o)
Aunty hello
Aunty, Aunty to'n wo le si
Do you want to turn up
Aba ti fe je re si o

[Chorus]
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)

[Verse 2]
Oya param pe
Abuku lara onfe
Param pe ra pe ra
E ni ma turn up la ale yi
Iya takiti Iya takoto
E je re mi le mi o fi si
E di ore mi ta la ko to
Whine up your waist baby
Kpamuregeji for me
You know I really love you
Baby no dey shit for me o
Wait baby calm down
Why you wan dey fall my hand now
[Pre-Chorus]
Everyday cannot be Christmas
So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o)
Aunty hello
Aunty, Aunty to'n wo le si
Do you want to turn up
Aba ti fe je re si o

[Chorus]
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)

[Verse 3]
Aunty Nimota ni she is all alone
She tell me she is on her own
She tell me to come her home
I tell her Aunty say oh no
After then she persuade
I dress go like masquerade
I go with my comrade
She tell them say make them co-operate
Oya she open channel o
She tell me to say hello
I say hi, she say oo
No dey dull me
Omo bone
Otua
Open channel O
She tell me to say hello
I say hi, she say oo
No dey dull me
Omo bone
[Pre-Chorus]
Everyday cannot be Christmas
So we hustle everyday my brother no time to lazy (no time to lazy o)
Aunty hello
Aunty, Aunty to'n wo le si
Do you want to turn up
Aba ti fe je re si o

[Chorus]
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)
Shey money dey here? (e dey)
Shayo dey here (e dey)
Abi e no dey, e dey o (e dey)


snayx set greed debut for february before a spring 2027 tour
Snayx Set Greed Debut For February Before A Spring 2027 Tour
Evren E. - 15 Oct 2026
american football release a cure cover alongside an acoustic wake her up
American Football Release A Cure Cover Alongside An Acoustic Wake Her Up
Evren E. - 14 Oct 2026
blue planet iii announces may 2027 concerts with a live orchestra and filmmaking host
Blue Planet Iii Announces May 2027 Concerts With A Live Orchestra And Filmmaking Host
Evren E. - 13 Oct 2026
the wombats plan a two-part show for their debut album’s 20th anniversary
The Wombats Plan A Two-part Show For Their Debut Album’s 20th Anniversary
Evren E. - 12 Oct 2026
the chemical brothers return to open’er as 2027 line-up takes shape
The Chemical Brothers Return To Open’er As 2027 Line-up Takes Shape
Evren E. - 11 Oct 2026
Browse: