Home Page »  O »  Odumodublvck & Black Sherif
   

Wotowoto Seasoning Lyrics


Odumodublvck & Black Sherif Wotowoto Seasoning

[Intro: ODUMODUBLVCK]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain: ODUMODUBLVCK]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh?)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collеct)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky leg
I shoot, е die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain: ODUMODUBLVCK & Black Sherif]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh

[Verse 2: Black Sherif]
Tear them down into pieces
What you figure this be?
Follow me talk your gibberish but I never listen
My wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
Every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
[?]

[Outro: ODUMODUBLVCK, Black Sherif & Both]
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
(Drive-by, ujo)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh
Most Read Odumodublvck & Black Sherif Lyrics


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: