Home Page »  M »  Mr. Eazi
   

Surrender (feat. Simi) Lyrics


Mr. Eazi Surrender (feat. Simi)


Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender

I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

I surre I surre, like say na felony o
I don't care, I don't care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy (Zagadat)
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy (Zagadat)
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy



american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: