Home Page »  M »  Mohbad
   

Peace Lyrics


Mohbad Peace

[Intro]
Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi sile na, o fęsę ja (Yo...)

[Verse 1]
Wetin be this one like this?
Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Imole, Oh, oh, ah)
I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear
Which kind person be this? (Oh, oh, ah)
Wetin be this one like this?
Been through many things, lat'aiye genesis , I be dealing with freenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman we never rest
King of south and the west
Fastеr than a car, won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh, [?] lo lеwu le so oh
Bad vibes on lyrical (Uhn, uhn, uhn, uhn)
Give me my sound, I am so vibelical (Oloun, uhn, uhn, uhn)
Aiye lo okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga, you go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe, shey you go dey before my surulere? (Kai)
[Chorus]
Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi silę na, o fęsę ja
Kakiri dodo awon aboki (Oh, oh, oh)
Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi silę na, o fęsę ja
Kakiri dodo awon aboki (Iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)

[Verse 2]
Wetin be dis one like this?
Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Oh, oh, ah)
I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear
Which kind person be this? (Oh, oh, ah)
Wetin be this one like this?
Been through many things lat'aiye genesis, I be dealing with freenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car, won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh, [?] lo lewu le so oh
Bad vibes on lyrical (Uhn, uhn, uhn, uhn)
Give me my sound, I am so vibelical (Oloun, uhn, uhn, uhn)
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga, you go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere?
[Chorus]
Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi silę na, o fęsę ja
Kakiri dodo awon aboki (Uhn, uhn, uhn)
Iyawo mi sho da da, iyawo mi
O fi mi silę na, o fęsę ja
Kakiri dodo awon aboki (Iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)

[Outro]
Timijay on the track
Most Read Mohbad Lyrics
» Tiff


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: