Home Page »  M »  Matthew Olugbemi
   

Who Born You Lyrics


Matthew Olugbemi Who Born You


Verse:
(S)tory, (S)tory o
I wan tell una(S)tory,
All: (S)tory, (S)tory
Open your ears, make you listen well well
All: (S)tory,(S)tory,

(S)tory, (S)tory o
I wan tell una (S)tory,
All: (S)tory, (S)tory
Open your eyes, make you shine am well well
All: (S)tory, (S)tory,

If lion born
All: Na lion he go born
If a rhino born
All: Na rhino he go born

If Southy born
All: Na Southy he go born
If Naija born
All: Na Naija he go born

Chorus:
Tell who born you, When you get born again
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you, when you are born of the Spirit
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you, when you are living by the word God
All: Baba God, Nkulunkulu
Who born you
All: Baba God, Nkulunkulu

Verse 2:
Britiko born britiko
Italo born italo
Latino born latino
Yankee born yankee
Since I don born again
I no be the same /2x
I no dey sick
All: no way
I no fit sick
All: no way
I no dey fail
All: no way
I no fit fail
All: no way
I no dey fear
All: no way
I no fit fear
All: no way
I no dey poor
All: no way
I no fit poor
All: no way

{Repeat chorus}
Bridge:
I'm a child of The King
I'm winning all the time
I'm a child of The King
I'm a born champion

Most Read Matthew Olugbemi Lyrics


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: