Home Page »  L »  Lade
   

Adulthood Anthem Lyrics


Lade Adulthood Anthem

[Intro]
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Oh oh
Panra Panra
I heard that you're looking for lade oh
Please don't judge me
Cos I won't judge you
Na wetn dem tell me I believe
Na wetn dem tell you you believe
[Verse 1]
As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)
Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)
My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na ?)
I no say you no go believe
Dem no tell me say na so е dey be
Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh

[Chorus]
Eyy Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind (You better know this oh)
You gast to hustle, make a living 24/7
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

[Verse 2]
If you no get na you sabi
You no fit reason your padi oh
But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different
Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)
This is superstory oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (calcula)
Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)
Dey make me reminisce on those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)
Now I gast send the money lole oh (lole oh)
Everything wey I want I must pay oh
Mogbe oh
I fit go give everything to become a child again
[Chorus]
Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh)
Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh)
Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (big big scam oh)
Adulthood na scam (scam oh)
You better get am for your mind (oh oh oh oh)
You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah)
Nobody go ask if you don chop (24/7 oh)
Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (na na scam oh)

[Outro]
Leave me I wan become a child again
I wan become a child again
I want to play inside the rain
Cos Adulthood na scam
Most Read Lade Lyrics


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: