Home Page »  K »  King Majik & Bawse
   

Energy Is Gold Lyrics


King Majik & Bawse Energy Is Gold

Hey it's King Majik
And Badman Dan
(Shanor)
(Ransom got that sauce innit)
Me I never see person wey dey like her
Like her like her like her like her
Bring Hennessy
She dey bring the lighter lighter lighter Lighter
(Hey it's Majik)

Henny for body forget all your worries here
(Forget about your worries girl)
You shaking your body
You know say no be forming here
(No be forming girl)
Ah
The way you give me ginger and Konji
Konji to loving yeah
If your heart, your heart is ready for me Baby the energy is gold

Bawse

No dey use me play
Let me treat you well
Come dey do like say
You no too sabi the game
Do your dance like say
You the baddest
Me Nuh fi release ya waist
Na na

King Majik

Me I never see person wey dey like her
Like her like her like her like her
Bring Hennessy
She dey bring the lighter lighter lighter Lighter light o
As you see me so
Me I want to wife her, bite her all night And
If your heart, your heart
Is ready for me baby the energy is gold

Bawse

Hmmm the energy baby
And when ya move
Gyal Ya move to me well
Na na na na
The gyal mi deserve and me
I like it when ya ease up me stress
Na na na na
Sugar, spice and sweet sensation
Melanincation
Just ah little kiss and touch ya
Hold ya, suck ya, drive ya mental
Yuh ginger, turn me to singer gyal

No dey use me play
Let me treat you well
Come dey do like say
You no too sabi the game
Do your dance like say
You the baddest
Me Nuh fi release ya waist
Na na

King Majik

Me I never see person wey dey like her
Like her like her like her like her
Bring Hennessy
She dey bring the lighter lighter lighter Lighter light o
As you see me so
Me I want to wife her, bite her all night And
If your heart, your heart
Is ready for me baby the energy is gold

They call me King Majik
Cuz I be real Majikshian
I say the energy too real
No be science fiction
You taking me to rehab
Cuz your body na my addiction
Ah your body be the coco
Your body, Your body make me loco
Aye aye

Bawse

No dey use me play
Let me treat you well
Come dey do like say
You no too sabi the game
Do your dance like say
You the baddest
Me Nuh fi release ya waist
Na na

King Majik

Me I never see person wey dey like her
Like her like her like her like her
Bring Hennessy
She dey bring the lighter lighter lighter Lighter light o
As you see me so
Me I want to wife her, bite her all night And
If your heart, your heart
Is ready for me baby the energy is gold

Move to the beat ahh
Scatter the beat ah
Baby gyal whine up yuh waist ah
Scatter the place ahh
Baby gyal
Move to the beat ahh
Scatter the beat ah
Baby gyal whine up yuh waist ah
Scatter the place ahh
Most Read King Majik & Bawse Lyrics
» Mama
» Yahh
» Games


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: