Home Page »  J »  Johnny Drille
   

Believe Me Lyrics


Johnny Drille Believe Me

What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me
I no know oh

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Sho mọ
I'm crazy o
Girl, I'm crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah
Baby, baby, baby
What have you done to me
I no know, oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go
Oh pretty, pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: