Home Page »  G »  Goya Menor & Nektunez
   

Ameno Amapiano Lyrics


Goya Menor & Nektunez Ameno Amapiano

[Intro]
So easy (It's Nektunez yeah)
Hey ha!
Oya meno (Ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (How the thing goes)

[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
Ha! You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Ha Hey!
Shebi you see how the thing goes (How the thing goes)
Ameno, oma nare imperavi ameno (Oya tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who ?, and who ?)
Mantire mo, ameno
Alright
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Ha)
Ameno dori me (Ameno dori me)
Ameno dori me
[Verse 1]
Okay, okay ha!
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school, you go dey pen tools
And na the parameter set you wan dey form too
See
Even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Mehn, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you pay omo e don puff
Oh boy e don puff (Ha, Hey!)
Come on lets go

[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Dorime
Ah hey!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno (I say tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who ?, and who ?)
Mantire mo, ameno
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (Okay)
Ameno dori me (Okay come on lets go)
Ameno dori me (Ah okay)
[Verse 2]
Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He's a Father to the fatherless
A mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do na him be say you don gorg again
And -another time you go run again aswear

[Chorus]
Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Hay ha!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo
Most Read Goya Menor & Nektunez Lyrics


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: