Home Page »  F »  Frank Edwards
   

Oyege Lyrics


Frank Edwards Oyege


1
My God is a very big God
He no dey fail oh he no dey lie
If he talk am he Don do am oh
That is why we dey praise am oh
The things wey give us papa
Na him we dey bring am so
Papa you no dey fail
I will praise you in a RockTown way

Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
2
Oh na na na
Oya carry the problem come
My father is on and able
(You know what I mean)
Ah, oshodi eh
Jehova talk and do
Plenty miracle everywhere
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
3
Everywhere I go Dem dey call my name
Say this boy you be super star oh
I dey tell them sey no be me do am
Na Baba God Be the super star oh
Oyigi yeh nah confirm oh
Annointing yaga for my head oh
Jesus no body be like you
Me I go praise you for ever more
Onye oma meh you do well for me
Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
4
Life no dey two make you live am well
Everyday you wake make you thank God oh
If no be God you for Don jam motto
Igwe we dey praise your name
Plenty miracles every where

Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh
Oyigi Yege Yege ah eh
Oyege Yege Yege ah eh



the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: