Home Page »  F »  Frank Edwards
   

Kele Ya Lyrics


Frank Edwards Kele Ya


Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It's your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I've been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i've been lifted
Dare not touch, am the apple of God's eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma!With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star



the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: