Home Page »  F »  Frank Edwards
   

Jesus Power Lyrics


Frank Edwards Jesus Power


R-r-r-r-rockTown in the building
Welcome to my ginger ey haa
Unchangeable changer ey haa
Jesus power eyy haa
Super power ehh ha ha

Jesus power Super Power

Imagine the people are asking
How that you are healing the people
You pray for the person
you speaking in tongues
And its making the person is jumping

eh eh

Jesus power, Super Power

Super
Richboy how you making the money
Ehn ehn
You do this
You buy that
Shey nah only you
If you ask me nah who I go ask
Nah Baba God get all the glory

Ehn Ehn

Abeg leave story, I dey go from glory to glory
Because

Jesus power, Super Power

Nagode
Nagode Yesu
Obangiji masuena
Kha ona
Kha ona (Super!)
You loving me unconditionally

(unconditionally)
Blessing me internationally
Your love e no dey for dictionary
I no fit explain but I am gonna sing You my
song o

Jesus power Super Power
(Welcome to my ginger ey haa)
((Unchangeable changer ey ha)
(Jesus power ey ha)
(Super power eh ha ha)

I am gonna sing Your song o
Baba mimo
I am Your son o

I am loving You now
Everyday, under the rain, under the sun
You be Baba
Haa
You be super ha
Shebi nah You wey dey do fine fine for me
Eey

Jesus power, Super Power
beats
Jesus power, Super Power x4



inside the mansions of america’s richest singers
Inside The Mansions Of America’s Richest Singers
Sasha Mednikova - 28 Oct 2025
white house rejects claims of trump considering clemency for diddy
White House Rejects Claims Of Trump Considering Clemency For Diddy
Faith Thompson - 21 Oct 2025
decoding the blockchain beat: how crypto composes a new music era
Decoding The Blockchain Beat: How Crypto Composes A New Music Era
Evren E. - 17 Oct 2025
katy perry teases justin trudeau romance rumors at london concert
Katy Perry Teases Justin Trudeau Romance Rumors At London Concert
Sasha Mednikova - 14 Oct 2025
white house clashes with zach bryan over ice lyrics
White House Clashes With Zach Bryan Over Ice Lyrics
Chris Page - 07 Oct 2025
Browse: