Home Page »  F »  Frank Edwards
   

Gratitude Lyrics


Frank Edwards Gratitude


When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, (...fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way



the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: