Home Page »  F »  Fela Kuti
   
Open & Close Lyrics

Fela Kuti Open & Close

[Intro]
One, two, three, four

This is a new dance called Open and Close
We gon' sing, tell you about Open and Close
I want to tell you a story (No be story o)
Abeg, I want to tell you a story (No be story o)
I want to tell you a story (No be story o)
E no be story o?
At all, very very at all
Very very at all, dey say e no be story o
The tin wey e be, dem go tell us now

[Chorus]
I want to tell you a story (No be story o)
I want to tell you a story (No be story o)
Wetin he be o (Ah, e be dance)
Wetin e be o (Ah, e be dance)
Tell me wetin dem dey call am (Open and close)
Tell me wetin dem dey call am (Open and close)
Put your leg and arm together (Open and close)
Put your leg and arm together (Open and close)
Throw your leg and arm away (Open and close)
Throw your leg and arm away (Open and close)
Bend your yansh like Black man (Open and close)
Bend your yansh like Black man (Open and close)
Open and close o (Open and close)
Ah, ah, ah (Open and close)
Ah, ah, ah (Open and close)
Oooo, ah
[Refrain]
I want to show you how to do open and close
All you have to do
Is just open your arms and legs at the same time
And close your legs and arms at the same time
To the beat, like this:
Open, close, open, close
Open, close, open, close
Open and close, open and close
Open and close, open

[Chorus]
I want to tell you a story (No be story o)
I want to tell you a story (No be story o)
Wetin he be o (Ah, e be dance)
Wetin e be o (Ah, e be dance)
Tell me wetin dem dey call am (Open and close)
Tell me wetin dem dey call am (Open and close)
Put your leg and arm together (Open and close)
Throw your leg and arm away (Open and close)
Bend your yansh like Black man (Open and close)

[Intro]
Ah, ah, ah (Open and close)
Ah, ah, ah (Open and close)
Eh, open and close o (Open and close)
Open and close o (Open and close)
Ah, ah, ah (Open and close)
Eh!

post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: