Home Page »  F »  Falz
   

Soft Work Lyrics


Falz Soft Work


Ahn Abinibi you will know when we enter late
They say we dey show gan it's a dem habit
We no struggle to collect best artist
First class no be who collect extra sheet
Give ladies ecstacy, with our expertise
We calling shots but dem no dey get service
Wen we comot London we go check Paris
I dey smell envy, I detect malice
I don't care lifestyle you go fear lavish
Foreign girls in my house I dey learn Spanish
And the French girl tell me je m'appelle Gladys
I dey scope omoele till some bread vanish
But no be strain on my pocket 'cus we less famished
Ladies love made men and we established
Dem dey con find us lyk we herbalist
Dey wii chop our bobo if it's well garnished

We came through in that Mercedes
Ahn mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
We came through in that Mercedes
Mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
It's our work oh
Ahn yea soft work
Yea it's our work oh
Ahn yea soft work
Ahn yea it's our work oh

It's the life we chose I could have been in chambers
No regrets this one dey pay pass
We get drive we get all the papers
Trust nobody real n! ggas dey scarce
You dey copy kata you don dey claim razz
'Cus you say dat one na the main cash
You be army robber your people dey SAS
Riches and manner, Cash and etiquette
Mature money and I ain't even thirty yet
I know your face but I can't remember where we met
Na just courage the power wey the henney get
Stories that touch from a real life angle
This one's for the night I burn the midnight candle
Emi lo school so I can be called to bar
Now I'm a rap star mummy I'm popular...

We came through in that Mercedes
Ahn mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
We came through in that Mercedes
Mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
It's our work oh
Ahn yea soft work
Yea it's our work oh
Ahn yea soft work
Ahn yea it's our work oh

Working hard but we hardly working
When the fine girls dem start to twerking
You go pause like duro no gbami gbo
Shori backside amino, ahh yeh aso o gbami mo
All this money make a Nigga fatty bom-bom
We are now big so we can now pretend
We can now find a star we can now be friends
But you-you dunno the game intoto
You want to try lucky maybe you will win lotto
Even real talents gan still need promo
If you fake your own death you fit still no blow
Bami w'omo to le roll plate to ni logo
Omo to yellow bi sikiratu sindodo
A damsel that already knows the koko
Cause I don't have many power to dey feed zobo

We came through in that Mercedes
Ahn mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
We came through in that Mercedes
Mama look at how we made it
A little liquor and some ladies
We dey turn up on a daily
It's our work oh
Ahn yea soft work
Yea it's our work oh
Ahn yea soft work
Ahn yea it's our work oh



cardi b and nyc mayor launch jingle contest for free childcare
Cardi B And Nyc Mayor Launch Jingle Contest For Free Childcare
Chris Page - 03 Apr 2026
afroman scores court win in ohio after deputies’ defamation case falls apart
Afroman Scores Court Win In Ohio After Deputies’ Defamation Case Falls Apart
Evren E. - 21 Mar 2026
shawn mendes and bruna marquezine spark fresh dating buzz after malibu walk
Shawn Mendes And Bruna Marquezine Spark Fresh Dating Buzz After Malibu Walk
Sasha Mednikova - 18 Mar 2026
inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
Browse: