Home Page »  E »  Eugy & Mr. Eazi
   

Dance For Me (eugy X Mr Eazi) Lyrics


Eugy & Mr. Eazi Dance For Me (eugy X Mr Eazi)

[Intro]
It's yo boy, Eazi
Eugy official
Music so sensual

[Hook](x4)
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance for me and dab

[Verse 1]
This is a one in a million (in a million)
Nobody give me whine like this
Tell me I be one in a billion (in a billion)
Wey everybody they dey call me chairman
I no dey carry purse I've got bullions
Wey if you give me dance you go chop the paper
Baby I got billions
Oya give me chance make you chop the paper

[Bridge]
As she do the alkayida
She set the whole club on fire
Weh her body big like bombaya
Her body big like bombaya
She say she no want no wahala
She no want no wahala
Cause she need a real man like Montana
Oye shatta she dey give me kind of dance where
Me I know dey see
(Zagadat)
[Hook](x8)
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance for me and dab

[Verse 2]
She be try to hold my hand oh
Shawty said she wanna do the tango
I dey tell her she be fine
All the time wey she dance
Ey3 sweet tiseh mango
So whine up your waist for me baby
Your alkayida dey drive me crazy
The way you kill the dance dem ah rate it
Me love your style and nobody can debate it

[Bridge 2]
Let me see your shoki shoki
Oh girl make you take it low
Girl move your body body
No rush baby take it slow (take it slow)
I swear you know (you know)
Anywhere you dey be I‘ll go
Odae fa phone na freme wei dea fakye me
Coz' tonight it go be my go (It go be my go)

[Hook](x8)
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance for me and dab
Most Read Eugy & Mr. Eazi Lyrics


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: