Home Page »  D »  Dj Kelblizz
   

Talk Lyrics


Dj Kelblizz Talk

Another Man Drink and another man High

Me I just wan enjoy my life

Cause nobody knows Tomorrow

Only God knows Tomorrow

So hold on, to your faith

Do you get dismay

Things can get delayed

But it must surely be

Oh, Don't You ever give up on your self

Cause the everlasting never dies

Guy man go work, guy man go chop

Abi na lie when them call I wan chop

Them don they Talk, but people Talk

Them no Know say I dey go to the top

Money they call oh, na their way I dey go oh

See I'm climbing on top ooh

Why them want me to poor ooh

Them been they underrate me

Them tell me say I be nothing but shit

I Say, Many things my eyes don see

I no go talk keep on doing my thing

Oh no no oh no, Them say them be big tatafo

Them want to make me kolo

Talky talky wetin them no know

Them no wan see me, I no wan see them

Them no they feel me, yes I no dey feel them

See anyhow wey them want I go give them

They say them wan kill my vibe lie lie

No, Don't You ever give up on yourself

Oh , Cause the everlasting never dies

Guy man go work, guy man go chop

Abi na lie when them call I wan chop

Them don they Talk, but people Talk

Them no Know say I dey go to the top

Money they call oh, na their way I dey go oh

See I'm climbing on top ooh

Why them want me to poor ooh

Man no Know

Another Man Drink and another man High

Me I just wan enjoy my life (Shano)

Cause nobody knows Tomorrow

Only God knows Tomorrow

Bad Men yakpa, me I no go lie see bad men
yakpa

Bad men yakpa , I see them yakpa

See very soon , all of them go Japa

Bad Men yakpa, me no gonna lie soon E carry go
yawa

Bad men yakpa , I see them yakpa

See very soon , all of them go Japa
Most Read Dj Kelblizz Lyrics


behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
cardi b and nyc mayor launch jingle contest for free childcare
Cardi B And Nyc Mayor Launch Jingle Contest For Free Childcare
Chris Page - 03 Apr 2026
afroman scores court win in ohio after deputies’ defamation case falls apart
Afroman Scores Court Win In Ohio After Deputies’ Defamation Case Falls Apart
Evren E. - 21 Mar 2026
Browse: