Home Page »  D »  Deiveed
   

We Dey Praise Lyrics


Deiveed We Dey Praise

Have I told you tele?
Say Jesus love me welle
He gave me this symphony
Melody sweet me for belle
K'Hallelujah repete
Mo n jijo Jesu jelenke
I go dey always praise hin name
Till the day I kpeme
From the front to the back
E dey watch me all around
All the days of my life
E no let me fall down (ehen)
I'll give unto Caesar what is his
I'll give my Jehovah whatever he needs

Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
That is what we do in the presence of the King

We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise oh
We dey Praise oh
We dey Praise him everyday
That is what we do in the presence of the King
Verse two, I know
Say my God do pass you
And it's true; e dey show
Say Jehovah's been good
When the devil shakara
I will not be shaken
Mo l'oluwa to l'agbara
Orijo no be faking
Everyday Everyday
We just dey praise him Everyday
We just dey praise him Everyday
E be like say tomorrow no go dey (ehen)
I knew what it felt like living in sin
I know how it feels now to be free

Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
That is what we do in the presence of the King

We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise oh
We dey Praise oh
We dey Praise him everyday
That is what we do in the presence of the King
Atewo ni mo fi a mo bi o ba m'ore
Ijo jijo ni mo fi a mo bi o ba m'ore
Atewo ni mo fi a mo bi o ba m'ore
Ijo jijo oh, jijo oh t'o ba m'ore

Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete
That is what we do in the presence of the King

We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise oh
We dey Praise oh
We dey Praise him everyday
That is what we do in the presence of the King
We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise
We dey Praise
We dey Praise him everyday
We dey Praise oh
We dey Praise oh
We dey Praise him everyday
That is what we do in the presence of the King
Most Read Deiveed Lyrics


Browse: