Home Page »  D »  Davido
   

Unavailable (feat. Musa Keys) Lyrics


Davido Unavailable (feat. Musa Keys)

[Intro]
Baddest
You know
Eh, eh, eh, eh
Tune into the king of sounds and blues
Initiating rage process

[Chorus: Davido]
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
[Verse 1: Davido]
And I sorry for who wan, who wan
Who wan gbe my matter s'ori
I'm only human (Human)
So make no body para oh
Say I carry woman (Woman)
Shey na man wey I for carry?
Fuck all the rumours
Abi e get when I talk sey I be pastor
Hmm, ye, ye
If you know, you oh
The kind work
If it's not owo oh
I can't talk
'Cause, owo ni koko (Koko)
Oga ade, dey your dey
Me I dey for the dey
Girl I'm unavailable

[Chorus: Davido]
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
[Verse 2: Musa Keys]
Don't dim my life
I don't have no time, Soniya
Come see me shinning
Got too many girls on my IG
I'm changing my life oh
And my mama proud in me
She got me going
This friend took all my freedom
'Cause I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, 'cause I dey Banana
I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, 'cause I dey Banana
'Cause I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, 'cause I dey Banana
I'm a big propeller, save the chedda
Fuck their father
Chiki-chi-chiki-chi-chi

[Chorus: Davido]
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: