Home Page »  C »  Cheque
   

Satisfied Lyrics


Cheque Satisfied

I will never stop till I'm satisfied, and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And man dem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got your time
When I gat no money no one gat my time
Where you dey when I no get no dime
When I move I'm like woah woah woah
Henny make me move slow mo
I no fit pay no funds I no be Kojo
See them they wan take photo, and they wan do me corny I'm like oh no no
Go hard or you gats go home
So anytime I'm moving I'm like woah woah woah
Henny make me move slow mo

One for my nigga who ride for me
They gon treat anybody who act funny
You can find me anywhere wey the action is
Never moon walk cause I never go back in it
I gat a main chick and a side chick
Side chick treat me better than the main chick
You the no one you make me bussin' too quick
Bad chick but she need a real good d

Mana never stop till I'm satisfied and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And mandem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got your time
When I gat no money no one gat my time
Where you dey when I no get no dime
When I move I'm like woah woah woah
Henny make me move slow mo
I no fit pay no funds I no be Kojo
See them they wan take photo, and they wan do me corny I'm like oh no no
Go hard or you gats go home
So anytime I'm moving I'm like woah woah woah
Henny make me move slow mo

Bad boy in a good everyday
If you wanna take shots you can take
Every motherbugger tryna block my way
They like my vibe but nobody fit to do am my way I work steady
Get more money spend all money
Don't you worry 24hrs work mode steady
Get more money just to get right back

Mana never stop till I'm satisfied and mana never satisfied
Push me to the limit then you see my fire
And mandem den wan see my fire
When I get the money then I gat your time
Abena then I got your time
When I gat no money no one gat my time
Where you dey when I no get no dime
When I move I'm like woah woah woah
Henny make me move slow mo
I no fit pay no funds I no be Kojo
See them they wan take photo, and they wan do me corny I'm like oh no no
Go hard or you gats go home
So anytime I'm moving I'm like woah woah woah
Henny make me move slow mo
Most Read Cheque Lyrics
» Odun
» Shine
» Loco


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: