Home Page »  C »  Ceeza Milli
   

Sabi (feat. Duncan Mighty) Lyrics


Ceeza Milli Sabi (feat. Duncan Mighty)

[Intro]

Yea yea yea yea
Yea yea
{It's Kel-P vibe}
Ceeza milli wene mighty here, wene mighty here oh
Yea yea yea yea

[Hook]

Wa je, wa je, wa je, ko ni gba (x2)
“Oh woh woh woh, woh woh woh woh”
“Bobobobo, ceeza milliana”
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
{Spellz}

[Verse 1 - Ceeza Milli]

Omoge, I dey beg make your love no go pass me by - Yea yea
Cos I fit pai, my baby, if your love go pass me by
My girl, e get so many things wey dey my mind
But I no mind to take it slow, girl
Maybe, you can take your time
Po e woh, this your love e dey ginger me
January to December baby
I go love you, my girl, e no go tire me
Say you go be my lover
Mami, say I go be your lover
Girl, I promise to dey with you, any season, any weather
We go dey together, yea yea

[Hook]

You too sabi, you too sabi, Baby oh
Shey you go be a part of me? Baby oh
Girl, ama make you proud of me, Baby oh
Say we could start a family, Oh baby oh
And I promise I won't lie, Baby
I'll never leave you in the dark
I need you in my life, my baby oh
Shey you go follow me, follow me?

[Chorus]

Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Kino je, ma je, ma je, ko ni gba
Je je ma je, ma je, ma je, ko ni gba
“Follow me”
Wa je, wa je, wa je
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
“Woh woh woh, Woh woh woh”
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Shordy can you turn and follow me
“Woh woh woh, woh woh woh”
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba (x2)
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba

[Verse 2 -Duncan Mighty]

Girl, e be you, e be you
Deserve to be love well well
*After you na you*
E be you uh, deserve to be lovu
Every time, me dey popopopo for your love
*Your love*
And me dey call call call for your phone “Yeah”
Girl, beg gi an-an-an answer my phone “Yeah”
I want to ki maka do do “Yeah”
E dey do usie usie weh “Usie weh”
Ala-do-da turi wo cele “Cele”
I no go remove, if you carry belle “Carry belle”
Na straight to your mama, ono mi kaje
Ah baby me ngwangwa
Biko baby, bia make I spend money for you, no time
Cos I don't wanna lose you, baby me ngwangwa, make we go

[Verse 3 -Ceeza Milli]

Take ma body, nobody love you the way I be loving you
Baby, say na only you, nobody make me feel the way you do “Yeah”
Iburu nkem ogini foziri
Cos as you see me, my baby, I fit to pai for you
“Uhnn uhnnn”

[Hook]

You too sabi, you too sabi, Baby oh
Shey you go be a part of me? Baby oh
Girl, ama make you proud of me, Baby oh
Say we could start a family, Oh baby oh
And I promise I won't lie, Baby
I'll never leave you in the dark
I need you in my life, my baby oh
Shey you go follow me, follow me?

[Chorus]

Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Kino je, ma je, ma je, ko ni gba
*It's stg*
Je je, wa je, wa je, ko ni gba
Kin ma je, ma je, ma je
Je Wa je, wa je, ko ni gba
*Woh woh woh*
Kino je, ma je, ma je, Ko ni gba
*Woh woh woh woh woh*
Je je, wa je, wa je, ko ni gba
“Ceeza milliana yea ih, weene mighty here oh”
Most Read Ceeza Milli Lyrics
» Yapa


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: